Audio : Bayanni – Family

Mavin Record latest signee named Bayanni has a hit sing titled Family. His hit single is among the tracks in his first EP Album released on 24th August 2022.

Bayanni – Family Track Lyrics

Intro
Oluwa fe ko mo daju pe
Ninu irin ajo si ibi giga
Awon ota le gbogun tio
Shugbon iwo maberu
Kosi nkan tio shey omo mi

Verse 1
Steady hustle i no dey rest o
Me i no get many friends o
Tori pe won o ko mi be o ah
(Oh ah)
Just another boy from the ghetto
I be looking for daily bread o
So fun won mi o gba holiday oh ah yeah

Chorus
So I carry my family for head
If them never chop I must double hustle
Carry my family for head, if I go dey sleep shebi na me don fumble o
Yeh yeh yeh

Post-Chorus
Eminimo mo bo shen se mi
Eminimo mo bo shen se mi o
Eminimo mo bo shen se mi
Eminimo mo bo shen se mi
Eminimo mo bo shen se mi o
Eminimo mo bo shen se mi

Verse 2
So if you see me for the road
No go lose guard am
My mind don go faraway me I no fit shalaye
If you see me enter party no go dey shout am
Gimme two bottles of moet
Make my body balance yeh

Post-Chorus
Eminimo mo bo shen se mi
Eminimo mo bo shen se mi o
Eminimo mo bo shen se mi
Eminimo mo bo shen se mi
Eminimo mo bo shen se mi o
Eminimo mo bo shen se mi

Chorus
So I carry my family for head
If them never chop I must double hustle
Carry my family for head, if I go dey sleep shebi na me don fumble o
Yeh yeh yeh

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *